Eh! Eeh-eeeh-eeeeh
'It's KrizBeats, the Drummer-Boi'
Aaah! Aaah
Ah! Abegi tell me the place, make I know the location
(hmm-mmm, make I know the location)
I get girls for Ghana, and they ready to turn-up
(hmm-mmm, they're ready to turn-up)
Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh
(hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh)
We making plenty money, you dey do abosi oh
Arh! But, everytime I give you Lamba
(Won a ni ki'lo Shele gan-gan? Ki'lo Shele gan-gan?)
You know I make you boogie-down
(Ki'lo Shele gan-gan?) "Keshi"
(Ki'lo Shele gan-gan?)
Steady stacking-up my paper
(Won a ni ki'lo Shele gan-gan? Ki'lo Shele gan-gan?)
I make the party come-alive
(Ki'lo Shele gan-gan?)
(Ki'lo Shele gan-gan naa?)
Ha, Dollar rise, e no rise, ko'ma kan'mi ke "kan'mi ke"
K'Owo pe, ma'ma fi'lo-ku'lo lo'mi ke "lo'mi ke"
See all your girls in my DM, ki lon nwa ni'be? "nwa ni'be?"
Sliding-in, ab'on t'epo ogede mo'le?
See! Charlie came, Charlie saw, Charlie conquered "conquered"
Charlie, he going higher, he no dey run-down "run-down"
Charlie, he get haters, he no dey see hater
Charlie, he make money .. Charlie, he chop life
E wa! ki'lo de? Ki'la gbe? Ki'le ju gan naa?
E w'eyin gban-gba, t'omo yii fe ma ju gan naa
O fe ma fi kini buruku yii ma ko'mi l'aya je
Anyways, mi o mind jor, ko'mi l'aya je!
Hello?! "Hello?!"
How is you? "How is you?"
To your baby "Toyo baby"
How is you? "How is you?"
Oba nki e "Oba nki e"
How is you? "How is you?"
Owo wa n'lee "Owo wa n'lee"
How is you?
Ah! Abegi tell me the place, make I know the location
(hmm-mmm, make I know the location)
I get girls for Ghana, and they ready to turn-up
(hmm-mmm, they're ready to turn-up)
Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh
(hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh)
We making plenty money, you dey do abosi oh
Arh! But, everytime I give you Lamba
(Won a ni ki'lo Shele gan-gan? Ki'lo Shele gan-gan?)
You know I make you boogie-down
(Ki'lo Shele gan-gan?) "Keshi"
(Ki'lo Shele gan-gan?)
Steady stacking-up my paper
(Won a ni ki'lo Shele gan-gan? Ki'lo Shele gan-gan?)
I make the party come-alive
(Ki'lo Shele gan-gan?)
(Ki'lo Shele gan-gan naa?)
So? Whether na Pankere-wo-gown, ab'Orobo kii-bo
T'Hennessy yen ba ti ba'le, me I must to kii-bo
I don't care about my hater, you be fowl, you be cow
I'm a milli-milli boy jor, ki'lo kan'mi kan Tout?
Write up that noise-makers, make I open a Porsche car
I am so fade, I can't see, ba'mi tan torchlight
My [?] girl in Kenya, o de bahd gan
Shawty had a skinny body and a very fat bum
Won a ni, o se fliest .. o se fliest
When I pull up in a Porsche, won a l'o se maddest
Still the King of the new-school, you still never reach to
Skibo-robo-skibo! (O se baddest!)
Hello?! "Hello?!"
How is you? "How is you?"
To your baby "Toyo baby"
How is you? "How is you?"
Oba nki e "Oba nki e"
How is you? "How is you?"
Owo wa n'lee "Owo wa n'lee"
How is you?
Ah! Abegi tell me the place, make I know the location
(hmm-mmm, make I know the location)
I get girls for Ghana, and they ready to turn-up
(hmm-mmm, they're ready to turn-up)
Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh
(hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh)
We making plenty money, you dey do abosi oh "Skibo!"
Arh! But, everytime I give you Lamba
(Won a ni ki'lo Shele gan-gan? Ki'lo Shele gan-gan?)
You know I make you boogie-down
(Ki'lo Shele gan-gan?) "Keshi"
(Ki'lo Shele gan-gan?)
Steady stacking-up my paper
(Won a ni ki'lo Shele gan-gan? Ki'lo Shele gan-gan?)
I make the party come-alive
(Ki'lo Shele gan-gan?)
(Ki'lo Shele gan-gan naa?)
'Make sense in the first office'
Give them!
"You know I make you boogie-down, yeah"
"Steady stacking-up my paper"
"I make the party come-alive" Give them!
Skibo! .. Skibo!
0 komentar:
Post a Comment